Champion singers Wutah just drop latest song for the Christmas. This be the new one since dem spoil everywhere plus Bronya earlier this year. Right now sef, anywhere you go pass, Bronya still dey pap.
Be like dem want add even more fire with demma new one, which dem title Don’t Worry. The song dey feature Stonebwoy, wey ebi Grade Wan wey play am. Don’t Worry be the third single wey the boys drop since dem come together again –the other one be AK47.
Listen am for here: