Nana Appiah Mensah wey we dey call NAM1 for Ghana, Menzold den Zylofon Media demma CEO win ein court case for Dubai.
NAM1 dey Dubai cells since November 2018 after police arrest am say he dupe some company for there choaw monies.
Starr FM demma website say Court say the businessman no get case cos he no pay the money give NAM1 plus dem order am to pay NAM1 all the money he dey own am.
As at now plenty Ghanaians dey wait for am make he come biaa demma monies dem take put for Menzgold
Dis be developing story…..